Normally I used to do giveaways to reach a wide range..
But on days like this you guys should accept it and understand i can't give everyone every time.
If it's gonna cause fusses I would even stop giving aways... I think booking a bootable ge is enough giveaway.
It's a multiple choice question.. Some options are just easily strikethrough.
Your eye go clear when VAR remove Werner goal for offside
And when Jesus cut keeper, cut referee, cut defender still cut him players join.
That last time u did this, my phone dey press himself.
She you see say e change pattern.. This was the tactics and pattern he tried in pre season.. E come change am when season start.
Make fuel just finish for gen like this... I go just run go hide.
Poch wan dey win souls towards end of season, more like how our politicians dey do if they wan go for 2nd term..
But still make Pochettino dey go ooh.. Him coming back no go good at all ooh.
Una go play una next game like say une wan kill una sef.
Bro no be this man united.... We are fucked.
Crystal palace dey rape us normally.
Lol.. Na end of the season be this.. Palace mo fit win Manchester united
This Westham i wan make Chelsea beat them 5:0..Westham na very wicked Derby team