You are viewing a single comment's thread from:

RE: JAMMING ZONE WEEK 20 || DONNA LEE (MELODY & IMPROVISATION) 🎸🎼

in Music Zone • 3 months ago

To play guitar for that part you played so is very tidious for me but sew as you just run am like say na play you dey play
Showing say u na master
This is a master piece man
Bravissimo

Sort:  

My oga. I just they try internalize some basic jazz standard tunes.
Omo those movements strong I just managed to play

You dey do well babami
I salute you wella

Thank you for encouraging me o.. Haa, you wey fit play faster than the Charlie Parker gan gan